Verse 1
Everybody knows, planning is the answer,
If you never plan to fail you must plan well o enhen.
You no get shigbain and you put to bed,
Mistake is no story e, you can plan the rest, plan the next, to avoid regret.
*Bridge*
Iya aburo feto somobibi pelu Oko re
Baba aburo feto somobibi pelu aya re
2x
Chorus
Na people we sabi na dem de plan well o,
T’oko t’aya to soji l’on feto s’omobibi jo!
Na people we sabi na dem de plan well o,
(Response) o o o plan well o
You can be wealthier, healthier, happier if you plan well o. 2x
Verse 2
Wetin be the cost, compared to the blessings, If you never know the gist I go yan you o, (listen!)
If you plan the way you take born pikin, you go fit train them well o,
Your family gets to flex, your children can be the best.
*Bridge*
If na our wedding day, we go plan am well.
If na to plan pikin, we procrastinate.
So talk to your baby boo, baby boo listen to honey boo
Go choose a plan wey go good for you.
And if you don’t know but you want to know.
(Response) Come make we yan
Outro
Know, talk, get it together.
(Response) Come make we yan.
If u want to Know, talk, get it together.
(Response) Come make we yan.
We need to Know, talk, get it together.
(Response) Come make we yan.
Oya Know, talk, get it together.
(Response) Come make we yan.